ORDY x OBI x LIL EMMI drops a freestyle on the current situation happening in Nigeira directed to Sarz...
Lyrics
If I should die before I wake up
Na which story I get to tell God
I get dreadlocks na yahoo, you wear fine clothes n taboo, if you come buy benz na yawa o
Jeje be calming down
Olopa abeg sir, be calming down
Be calming down
Olopa abeg sir, be calming down.
Men on black kpoye okwa Shutdown!
Ifu oso ngbada na ugwu iga gba fe ur Compound!
I no follow ten kpa, Omo na one Chance!
If u try shout - u go chop Slap!
E go be like joke oh
When u enter motor
Plenty people yakpa omo bois dem choke oh
Dem go show u logo
Wey go burst ur loco
U go salute kodo for the crime wey u don’t know
If I should die before I wake up
Na which story I gat to tell God
Hah
See I tire for the matter
Matter dey de matter
Obi tell me ada tell Na who cuz de kwanta
Plenty tori plenty tori Na who judge de matter
Party don dey scatter
People don dey japa
Jeje be calming down
Olopa abeg sir, be calming down
Be calming down
Olopa abeg sir, be calming down.
Arise o’ compatriots
Nigeria call “obey”
I d serve my father land
Wid fear no work , no pay
I d salute u like corpa shun
U tell me sey na Raba sure
As I d bag am... I d beg am
Him still d give me upper cut
If I should die before I wake up
Na which story I get to tell God
Jeje be calming down
Olopa abeg sir, be calming down
Be calming down
Olopa abeg sir, be calming down.
Follow Us
Follow us